- 歌词
- 专辑列表
- 歌手介绍
Burna Boy
-
Check and Balance
Oh God Oh God Eh Rude boy Sabi boy... sound it
I've been looking I've been searching Man a hustle man a working But I be ordinary person Wetin you see na God blessing Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for me Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for me Uh, duro na je n fa'gbo tan Oya mo ti fa'gbo tan Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean Say I don come to cause commotion Burna boy don blow like explosion Hey, me I dey wreck igboro gan Na me dey make igboro kolo gan Hey, lo n'temi mi tele won Oluwa Burna born new gbege won Check and balance I know say if I start am na them go palantia Them dey halla my name from here to Canada Give them something wey long wey bend like banana Oye gbe tan o, oya sun gbalaja I've been looking I've been searching Man a hustle man a working But I be ordinary person Wetin you see na God blessing Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for me 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for me
Man a get... Girl a enjoy me So that all the rhythm at your shows headline me Everybody wan sign me, nobody can find me Man na bad man FBI can't find me Moon time me look clean and shining Me forget the time but me rolex remind me Real bad man them form Baghdad behind me Focus on the matter, na baba designing To all my niggas and guys wey getting money ori e wo'le So fun awon niggas and guys to n getting money, ori e wo'le So fun awon niggas and guys to n getting money, ori e wo'le I've been looking I've been searching Man a hustle man a working But I be ordinary person Wetin you see na God blessing Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for me Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for me Check and balance I know say if I start am na them go palantia Them dey halla my name from here to Canada Give them something wey long wey bend like banana Check and balance I know say if I start am na them go palantia Them dey halla my name from here to Canada Give them something wey long wey bend like banana Oya gbe tan o, oya sun gbalaja
-
|