- 歌詞
- 專輯列表
Suspect
-
A Badt Guy
Omo peteruu Na so Capital What is the matter o Capital hill music Let's go Ehn re re re re re (2ce) Say a ro re ro re re A la ro re ri re re
A badt guy no dey shout too much A badt guy no dey noise too much A badt guy Peteruu is a badt guy Ten ten is a badt guy Ubana is badt guy Jugulu is a badt guy Peteruu is a badt guy Ten ten is a badt guy Ubana is badt guy Jugulu is a badt guy
A badt guy na the guy wey dey wash cloth Hang the cloth for nepa wire that's a badt guy A badt guy na the guy wey dey watch blue film with home theater full volume Badt guy Give your land lord pikin belle No pay your house rent for ten years You are a badt guy A badt guy na the guy wey dey drive danfo and okada at the same time Badt guy A badt guy na the guy wey dey use mouth odour do security That's a badt guy A badt guy no dey brush him teeth with tooth paste He no wan know how the food dey taste A badt guy go bounce bouncer for club Collect him wallet and throw the power man for toilet Mean-a-while Another badt guy no dey yarn too much And that's the badder badt guy
A badt guy no dey noise too much A badt guy no dey shout too much A badt guy A badt guy no dey shout too much A badt guy no dey noise too much A badt guy Peteruu is a badt guy Ten ten is a badt guy 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 Ubana is badt guy Jugulu is a badt guy Peteruu is a badt guy Ten ten is a badt guy Ubana is badt guy Jugulu is a badt guy
A badt guy no dey smoke anything Everybody dey smoke the badt guy That's a badt guy A badt guy go slap Mr President And ask the baga who be him father That's a badt guy A badt guy na the guy wey dey take him hand do surgery for himself That's a badt guy A badt guy na the guy wey dey listen to Pastor Chris and Fela at the the same time A badt guy na the guy wey dey use one orange buy fifty people and he dey blind A badt guy know another badt guy by the reason of the reason say another guy dey badder Them never born the baddest guy Cos the present baddest guy na the mainest baddest guy Before you call that guy badt guy make you know say a really badt guy is a dead guy
A badt guy no dey noise too much A badt guy no dey shout too much A badt guy A badt guy no dey shout too much A badt guy no dey noise too much A badt guy Peteruu is a badt guy Ten ten is a badt guy Ubana is badt guy Jugulu is a badt guy Peteruu is a badt guy Ten ten is a badt guy Ubana is badt guy Jugulu is a badt guy
Alomo merin Taka sufe mewa Alomo mesan Taka sufe mewa Ah! Twenty two Awon eleyi Egbe! E ne ne ne ni ne ne (3ce) Pregnancy!!!
-
|