- 歌詞
- 專輯列表
- 歌手介紹
Tim Godfrey
-
Fly High (Live)
See me ohh See me ohh As I dey fly, fly high

As we dey fly, fly, fly, fly high we go dey fly, fly, fly, fly high

Just like an eagle we no dey struggle we no dey stumble and we no dey fumble we are soaring high up above the sky with a speed like mine we are shinning bright nobody go fit stop us too strong we no dey give up every body one be us Ahh oya turn up
See me ohh See me ohh As I dey fly, fly high
See me ohh See me ohh As I dey fly, fly high
As we dey fly, fly, fly, fly high we go dey fly, fly, fly, fly high
As we dey fly, fly, fly, fly high we go dey fly, fly, fly, fly high
Ahh see me 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 Ahh oya see me Ahh make una see me omomo but e no fit me from crawling we dey standing standing we dey walking walking we dey running now we are flying nobody go fit stop us too strong we no dey give up every body one be us Ahh oya turn up
See me ohh See me ohh As I dey fly, fly high
See me ohh See me ohh As I dey fly, fly high
As we dey fly, fly, fly, fly high we go dey fly, fly, fly, fly high
As we dey fly, fly, fly, fly high we go dey fly, fly, fly, fly high
To the left we are flying high to the right we are flying high Ahh see me Ahh oya see me Ahh make una see me omomo but e no fit me

|